RE: Sam's Hangout #72- GENUINE CONNECTION ON HIVE

avatar

You are viewing a single comment's thread:

You no go publish this comment as post ni? แปŒ dแป‹ egwu. See as comment long pass some pipul post. ๐Ÿคฃ

Well sha, all you shared here be the koko. You no say me like to dey tag my yard pipul becos na all for one, one for all. No be onle me go chop the plenty arakansis wey full for Hive.

Una doh!
Make I go weekend shopping. ๐Ÿšถ
!DOOK
!LOLZ
!BBH



0
0
0.000
17 comments
avatar

Happy customer ambassador, I greet you sis. Abeg go the shopping make you send my own package. O dikwa necessary ๐Ÿ˜‚

0
0
0.000
avatar

Nsogbu adแป‹ghแป‹. ๐Ÿคฃ
Happy new month to you.

0
0
0.000
avatar

I be think say she Dey write birthday epistle so ooo. But na comment sha.

0
0
0.000
avatar

you know say she dey enjoy writing, that's why. ๐Ÿ˜…
!BBH
!LOLZ

0
0
0.000
avatar

No ooo. That one na effect of too much palmwine.

0
0
0.000
avatar

But she doesn't take palmwine, not even strong drinks, that I know for sure. ๐Ÿ˜‚
!BBH

0
0
0.000
avatar

You mean she Dey mix fearless and palmwine together. Omoh!!!

Becky!!! Oooo

0
0
0.000
avatar

You read it wrongly. Read again. ๐Ÿคท

0
0
0.000
avatar

Hehe. So na me effect of palmwine Dey worry

0
0
0.000
avatar

Na you carry your mouth tok am.
!LOLZ

0
0
0.000
avatar

Abeg shey make I come help you carry your bag? Make we do the shopping together.

0
0
0.000