RE: Sam's Hangout #74- “PHYSICAL HANGOUT IN VIEW”
You are viewing a single comment's thread:
As how now. Abeg no tag me with that hope oooo. 😂
0
0
0.000
You are viewing a single comment's thread:
As how now. Abeg no tag me with that hope oooo. 😂
You no see Hope, you no see person
The stylish whale. @hopestylist 😂
Me wey I be maggot. Dem dey tag me with whale
Imagine o
What we Dey talk sweet. You no go host us for hangout?
I no kuku get house for Lagos again . Na my parents house dey here.
But I dey come check the kids sha. I been no plan enter Lagos again this year
Hehe. No wahala
Yea
Broz, brother to brother, you no go like pay my fare?