RE: Sam's Hangout #74- “PHYSICAL HANGOUT IN VIEW”
You are viewing a single comment's thread:
First to comment. Make una rest….
0
0
0.000
You are viewing a single comment's thread:
First to comment. Make una rest….
Rest. 😂
Nah me ooo
I doubt am ooo
Doubtist. 🙂↔️
Dey play. I just happy with you small
Abeg send food first. 🙂↔️
No food for hardworking women.
Ahh! Who is this man? 🤣
Nor be you o. 😂
No rest for the wicked 😂
At all. 😂
😂 😂. You self know
Normally. 😉
Wicked people everywhere
You are their leader.
What about you?
What about me? 👀
Who collect the wickedness nah
Na hope oooo. She too wicked
You don reach here
Chai
Who come be the wicked 😹
Na hope. She too wicked
Me and you go later enter the same trouser 🤣 I no dey use her play
I for like the same skirt. Or make we enter the same wrapper 😝
Na for dream I go first show you trailer or advert.
Congratulations 🎉🎉
Chaiii. Una don dey chance me.
See them
Congratulations first to comment
It’s my pressure. 😂
You are welcome
Congratulations 🎉 o
You no go brush today 🤣
Na brush wey I brush last week no allow then announce me as winner. I don wise
Ogbon ✌️ Sodiikkk 🤣
Too much sense
Sense no go kill you ✌️
Abeg sha reserve small till the hangout o, make you no use everything finish cus I get trillions of questions for only you 🤣🤣🤣
U try
Thank you. I still Dey rest
Honestly and I try today o but we move regardless ✌️
Peace jare sis mi
🤣🤣🤣 we try again next week
Ok nah make we see as he go take be
Alright 👌
🤣🤣🤣🤣
Finally 😄
Award winning man 😂