Packing Your Millions

Dey come
When dem born u sef
As you wan come, I say make I sabi where you wan go ni
I know you are already set to pack your millions immediately reach. you won't even give them a minute extra. Sleep no gree enter your eye throughout the night.

untitled.gif

of of missing out highest rate
But you were one of the buyers
Good to hear from you. It's been a while.
Giveaway or na next year I go chat here
They list low and then rip everyone off.
The people that said they shouldn't sell are the ones selling
Bitget is always the biggest criminal Everytime
And e don disgrace people wet wan laugh price
My own be say e dey above a $
Are you now becoming a believer
Keep some if you have it oo
I get PI to sell, make I shill my bag
Where's that phot disturbing us yesterday
He should come and laugh well
make pi pump well b July 🥹🙏
It will go up buh not this price
They need to stop mining for it to appreciate. If people can still mine it, it will dump hardest
Mining wey no make sense again sef
A lot are still moving theirs to exchange. Let us see where E go dump reach
Na stress e dey stress us
We should stress
Make this Pi lunch make i see money buy my dre car fess
Na so I go buy this TBC in large quantities in that year, thinking going to be billionaire during launch. They sc us
Oya we get wedding wey dey come up. Throw your own contribution inside.
I don sell off mine and they no want migrate the remaining one.
I don run since. Everything is already approved on my side. Run giveaway

I know say you be comedian naw
Will you marry me Annie?
Where i go sell mine? I get Pie migrated already
Gone for peace keeping
You no do me well my man i dey vez for you Sir
It will blend with other cryptocurrency now.



0
0
0.000
1 comments
avatar

Hello @gunthertopp
You continue losing curation rewards on spam accounts since rewards on these accounts are removed.

0
0
0.000