AFRITUNES WEEK 167. AYRA STARR "RUSH πΆ COVER
βΆοΈ Watch on 3Speak
Hello guys, I'm happy to have you all here once again and I welcome you all to my blog, I have a song I want to share with everyone here today and this song is a cover of Rush by Ayra Starr, I decided to make this song in acapella, which turn out to be nice for me.
Feels good to be part of the family and I am glad I could share my contents here while I'm been supported, I feel blessed and hopefully this energy will never dry, it's my hope that you all enjoy this presentation and I also look forward to seeing you guys another time, thank you.
LYRICS
Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us, oh)
Pa-pa-ri (oh)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, got me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush (yeah)
But e dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush (yeah)
The kind money we touch, yeah
E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us)
'Cause e dey rush
E dey rush well, well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ah
Rush Lyrics Source
βΆοΈ 3Speak
Nice presentation @scottykriz , adding the raw instrumental beat would be more nice, it will now be mote of a cover song. This is amazing
Thank you so much bro
I actually wanted to just make an acapella cover, maybe we would consider an instrument next time π
I am happy you enjoyed my performance β€οΈ
Hahahahaha I don't know why my mind plays tricks on me whenever I hear this song
Something is definitely rushing
Keep it up bro
This was nice
π
Something will definitely rush my brada, me and you "we go too get money π°
Thanks for coming around fam, really appreciate π€
E must rush ooooh no two ways about it
You are always welcome
Nice entry @scottykriz
You got a dope voice and like @chizzy100 said, adding a instrumental would have made it much more of a vibe, thanks for sharing with us
Nagode
I'm happy you enjoyed this presentation, instrumental go dey for you next time so you and @chizzy100 go fit enjoy well well π
Alright boss. Keep up the nice presentation. You're winning
Nice entry boss
I love the texture of your voice
Thank you so much fam π
You've got nice vocals boss, can't just imagine how great it would have been with either live instrument or instrumental.
Nice job boss.
Thank you so much my senior man
I go surly trt enter with instruments next time, just say make we enjoy this acapella for now.
I am very happy you enjoyed my presentation, thanks for coming around π€π€
Nice entry man
I enjoy your vibes even without an instrumental
Thanks brada.
Me and you go continue the elevate together β€οΈ β¨οΈ
Nice presentation bro keep it up
Thank you so much family π€π€
The boss man you're doing well thanks for sharing
Thank you so much bro π€π€
Scuttykriz with the vibes β¨οΈ π
You did well bro
Love this one
Keep it up bro
Thank you so much my senior man
We just dey try small small
You sef na boss ππ
Appreciate you for coming around fam β£οΈ
Nice presentation bro you kill it
Thanks bro π
Your talent is unique honestly @scottykriz keep moving you will get there πβ₯οΈπππππππ
Thank you so much sir, we'll all grow and bigger together β€οΈ π
The real Boss everything was super
na gode yallabai ππ€π€
Great work gee u have a nice voice
Thank you so much sir
"much much appreciated π βΊοΈ
This is talent seriously. You did well brother
Thank you so much sirπ
I feel very excited to know you enjoyed my performance.
Afro Viber,guy you sabi all this kind songs.
Nice presentation sir, it so amazing to listen to your wonderful rendition.