The Drill : A Freewrite

No bother yourself
Dey don turn us to hungry ppl
Ur uncle niece pikin werey
Lie say u no dey hungry
Inu bimi  if I  fit get d chance to bring  d project down I fit run am
Go drop am for Audio mark
Ahhhh abeg ooo
Nigerians always attribute bad things to themselves. I've never seen any unpatriotic people like Nigerians.
Na so Dem report Pixelverse then wey all of them for X dey shout say Nigeria not knowing that it was people from Asia that mass reported the accounts. We need to do better     Oya oya oya do the calms Aje seh mk dem carry d Dev come mushin     Hope u don chop tonight sha
U know the drill we go meet for the other side
Tonight na para mode
Na wetin dey vex me be dat
Any something Nigeria
We dey form for everything yet nothing
I no Sabi who gave us giant of Africa