That Ball : A Freewrite
I say make I appreciate the bringer of arsenal news ne Kante to Barca? You people should go and investigate "Football Stories" page o. Best decision for him though, there is nothing left to win at club level..make we go fetch money City is shaken a bit right now Number one keeper and number one player out It should be a good news to rival fans, but I still de fear that club. They are still good but will have to work extra now to stay at the level they are Arsenal go win league next season. And that ball playing keeper OKayyy.. Good luck to them Time to rebuild They can never be lucky Who remember Alex Telles Where that guy dey now sef No be una defender wey una buy two seasons ago abi na last summer sef Wo e dey Al Nassr last season I guess Now permanent deal I been think say he will be the best left back for EPL when Una buy am Ome of those normal spending days at United I saw his goal when Una sign am na him make me ask
Which clubs dey eye bruyne self for saudi Hope no be Al Hilal I remember when he scored that goal, my United friend no allow my ears rest
Malacia too is looking like a waste of money too gradually Connor Gallagher may end up in Atlético Madrid
He don come back na injury wan kill that one He don come back
He don pay the money them use buy am back? Until he does that, he is a bad market for now And I warned the boy o, he no gree
Him and Martinez
I no know who them dey fight for, just inside any tackle Omooooo. That Arsenal green kit too fineeeeeeeeee Make we carry m win league and champions league be koko😧 Fine boy no brain kind of club 💔 Ewo "Football stories" says he goes to AlIttihad o. I was doubting.