Straight up : A Freewrite

freewrite.png

As of when Marseille back tracked on the deal, if Lazio had put a bit more effort, na them for sign am
So, by then, it won't be said he preferred Zerbi, e go be say he preferred Lazio Luca Modrić stays at Madrid for more year Man gonna win another UCL like play like play I de vex since yesterday Na oil wey I de carry clean am Na cos Kroose too nova comot as of when I write am

If Kroose had changed his mind, Modric will leave Ask , he no Sabi app of these about his team He pain am say u do wetin in do for u back ni E remember wetin them use shoot Trump.. E de miss This guy still has no Sabi me o Make u no catch am sharp U dey find wetin u go use mad on me

God pass u I go dey very careful for this group now Me i go pass you You can't be very careful bro.. Season go soon start and Manchester go beat Fullham u no go Sabi when you dick stand Relax.. Season go soon start Euphoria go make am do mistake That one dey different na Next season bant go high Lmao he won't even remember Na lock target me de use,o I no get time to waste a bullet Na person wey get enough bullet de waste am.. Nigeria de count bullet for Police Me na safety reasons make I no like waste bullet Cuz anybody wey shoot me miss, I'll send him to the afterlife straight up After life shootings.. Interesting Better show workings now o Una don dey show workings, Eya at thesame time the electric Pierre Emerick Aubameyang says goodbye to Marseille.
Time to make money in Saudi Arabia, in same club as Madrid's captain last season.
What an amazing talent. Thiago Alcantara has taken a new path and has joined Hansi Flick coaching staff. The Spanish midfielder retired earlier this month and has decided to work as an assistant manager for Hansi Flick at Barcelona.



0
0
0.000
0 comments