Play last : A Freewrite
Hope you know How many matches these play last season? Abeg free m jooor... Player wey e no Sabi until arsenal won sign him Make I check goggle He doesn't have a bad injury record Butcher don turn monster Since that his second persona can make him do those things, his wife too suppose fit make am do some shits Make English FA too do wetin French FA do
Make them make law for club to sue players wey wan run down contract I don lost appetite for football Na two of una best players dey rumored to leave for free o Who be Kiwi?
No be that guy wey bench Gabriel Maghales be that? E need to go cox e no go see playing time again person dey get recurring muscle injuries, you say he no get bad injury record I won ask if una dey beat players ne U sef check wetin u post
Check am well and tell us how this is what we call injury prone No need tag me, I don see wetin u post You self check properly what you sent no need to engage in explanations The word injury prone no clear to him well Who is that Chelsea player who isn't injury prone
I wan check something Na the same thing I ask am so bro, no need for long argument. God spare our lives Person was out for just days last season, u said na injury prone Do u know that u can be reported injured and still play the entire game in a season?
For instance, u play this weekend and u pick knock for a few days, u can be back before the following matchday and still, e go dey ur report that u were injured But answer the question
Mention the player, I go show u that player injury record and we will justapose it with ur understanding about being injury prone look at the game missed prior to last season.. e no hard..