RE: Hive-Naija Weekend Engagement #68 - “FAVORITE FRONTEND”
You are viewing a single comment's thread:
I have garri and coconut waiting for you 😂
0
0
0.000
You are viewing a single comment's thread:
I have garri and coconut waiting for you 😂
@justfavour @hopestylist @mathewdaddywah
Do you want coconut?
I want oo with better garri
😂 I trust you , you be my guyest Guy
Wahala thank you
😂. Abi you no be?
Yea i am
Good boy
Lol who be your boy
You
Am unavailable
Tooooooor very good
Lol
Jessy talk say I'm dey resume on 26th.
I go enter lag next month, I go reach school one or those weekend. We go gather dey.
Okay na
You go host me na?
For wetin be that one
When I come Una school na
I no understand u wan dry me
As how na?
Like how na
Me I'm asking you na abi what na
I no dey sponsor anything
Huh? How will I eat it?
You will add water , sugar and milk to the garri. Then, you chew the coconut alongside.
Sweet