play Rubbish : A Freewrite
Ibk 💯
  Them never really sabi palmer o
Cause how them dey always leave unarmed dey shock me
  From fighting for PK
  Madueke nice ge
  Fuck you and your poch, he took him league ges to find out that inverting someone in midfield works wonder
  Chalobah nice pass
  E say agenda
  Madueke no selfish
  Are you watchingggg???
  Sharp
  Na only Chelsea fit beat Bayern leverkuse
  Westh no good
  Onirunobooooooooooo talk say he no pla
  Not his fault Enzo dey play rubbish and no replacement
  You deserve it for believing in my boy.
  Hojlund better than Jackson innit
  No Dey cry alay
  Wetin these ones sef dey do
  Ahhh
  Mudryk nooo
  See douma
  Why e no bench if he dey play rubbish
  Niceeee
  Nice play