Deflect Topic

Assuming Man City were the ones chasing down Liverpool for this title, then it would be worrisome for Arne Slot
People forget say na Liverpool dey bottle pass
Arsenal is a near victory club
So Liverpool are not worried
Na arsenal matter u just carry put for front when your club dey underperform every week
U wey bottle almost points to city and lie say na because of saliba injury una bottle league.. Mk una de play
Okay. I don talk am before. If the point no pass before we meet it's not over
Their worrisome level would be low
How many weeks we dey on top compared to you that same season?
Not man city of this season
Make sure u win all ur matches as we draw o.. If not I go remind u
Okay... Make dey draw two matches again and arsenal wins
Mk una win all una matches as we draw oo... We de wait
SEBI you dey celebrate points by November
It's eight point now na... What's the difference
U Wan de count ur eggs when e never hatch?
Play ur own match first
Na you dey count eggs by November o...no be me
Na all this hope they make una de trophiless at the end of season. HOPE FC
You dey count matches not played...we dey here
What else
..you wan deflect topic
Me keh

untitled.gif

Wetin concern me with una... My own na my boys mk de give me joy.. Na una de always calculate every season like Nigeria na. If this one win or draw and we win, we go claim league.. Same calculations every season
Na u de calculate when u never even play na
Same hope wey make you dey carry league by Nov
How u Wan carry league by December... Who de lie give u
Uno get talk oo



0
0
0.000
0 comments