RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- “LOVE VS FINANCIAL SECURITY

You are viewing a single comment's thread:

Gbam! You nailed it.

You wey your husband dey struggle, na you go don reach inlaw house two days to the party. You go wash big coolers, wash plates, set firewood. Wash the big pots wey dem use cook finish and many more.

Highest wey the wife of the rich husband go do na to help them remove Maggi wraps while her mouth go dey dance with plenty choppings. Na the party day she go reach there, dey move around with her bubu gown.

Shey na person wey wear gold jewelries wan wash big pot?

Na that money be the koko jare.



0
0
0.000
4 comments
avatar

Thank you for your witness vote!
Have a !BEER on me!
To Opt-Out of my witness beer program just comment STOP below

0
0
0.000