RE: Sam's Hangout #73- “CHOOSING A PARTNER”
(Edited)
You are viewing a single comment's thread:
@beckyroyal have set jamb questions for us
0
0
0.000
You are viewing a single comment's thread:
@beckyroyal have set jamb questions for us
You did not tag her well but nor be small thing she dey do.
I have corrected it. Thank you, good morning boss 😁
Well done.
You’re welcome and Good morning too, Ma.
Well done sir 🤗
Thank you!
Are you sure you will reach the cut off mark 😂
Me like this I have pass already
Congratulations 👏
Thank you 😊
Kotope
No oooo. This one na matter of the heart na.
Una wey don marry should show us the way
😂😂😂
Me I done already post my top 3 qualities since ooo, na you never see am
E be like say I see am na. Shebi na about man wey get sense? 😁
No be that one ooo, shey you give us assignments to write three qualities, so as a good student na waiting I write about
I agree ma. Is all correct 😁