Hive Openmic week 271- I No Fit Shout By Frank Edward (Cover)
A Warm greetings to everyone. I trust you're all doing great. Welcome to Hive Open Mic week 271. The theme for this week is "The Mountain" and for this reason I'll be presenting a cover song titled "I No Fit Shout By Frank Edward.
The song is a heartfelt prayer to God, asking Him to breathe His way upon us. It's a powerful worship song that reminds us of our needs that he is there to answer us at any given time and as a child of God anything you are doing always put him first and her will answer you,just like this line in the song that say E don tey wey you dey love me
E don tey wey you dey cover me
When I was a little boy o
Suffer suffer no bi play play
Haha
I cry I tire o
Water finish for my eyes eh
I go sell under the rain o
I go sell under the sun
My mama carry my matter for head o
Say my pikin no go die
She pray she tire o
Water finish for her eyes o
So in everything you do as a child of God don't forget to put it in the hands of God almighty.and i believe that you all will enjoy my presentation.
Thanks for visiting my blog
My Facebook link 👇 👇
https://www.facebook.com/share/1ELXc19gQ9/
LYRICS:
Lyrics: I No Fit Shout by Frank Edwards
Eyah eh eh
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele
E don tey wey you dey love me
E don tey wey you dey cover me
When I was a little boy o
Suffer suffer no bi play play
Haha
I cry I tire o
Water finish for my eyes eh
I go sell under the rain o
I go sell under the sun
My mama carry my matter for head o
Say my pikin no go die
She pray she tire o
Water finish for her eyes o
If no bi God o
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele
Ije ije ije ije
Jah Jehovah o
Na you change my life o
You do am sotey
Sotey
Ugochuchukwu don dey work
Baba carry me do what you like o
I throwey salute o o
Eyah eyah eh
Eyah
Everything I touch
E dey work
Everytime I pray
You dey answer
Every song I sing
E dey sell
Na which kind of love be this eh
You dey carry me like baby
You be my everything
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele
Ije ije ije ije
E no matter who you be
E no matter wetin you dey face o
Haaaaaa ha
Almighty father o
Na Him go do am for you
He go do am sotey
Bad belle people go vex
The more they vex o
The higher you go dey go o
Tell me wetin your son go give you baba
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele
▶️ 3Speak
@morentis you have a very good voice for , u most be part of the base tone 😉 in ur church...good work
Hahaha 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 my brother am still learning oh a list am so excited for your wonderful comment and encouragement thank you for coming around
Wow, I love this song, it's blessed me a lot, it's a wonderful presentation keep it up thanks for sharing.
Actually this song really remind me when my mom was alive and the kind of life that we go through sometimes how to sell mango a lot of things even with fish with kunu and a lot of things that I can't mention it thanks for coming around I really appreciate it
Nice one for the week dear brother, thank you for sharing.
Am glad that you came around I really appreciate it so much
Great presentation bro, you cover it well, thanks for sharing
I really appreciate your compliment thanks for visiting my blog
My boss
Yes sir
@morentis this your song na correct song oooo you did well bros awesome 👍
I really appreciate you're wonderful and amazing comment hoping to see you next
Boss @morentis you get grace o abeg allow God to use u coz u are going places....see as I just dey dance for hear..thanks for sharing
My brother if that is the real love God let it come to pass in my life because I also really want to send down message to a lot of people out there I really appreciate your time and energy thank you so much
Very wonderful entry bro, l really enjoy your rendition.
Thanks Very much for stopping by am glad that you like it hopefully to see you next time
Nice rendition Sir 🙏
I really appreciate your comment and thanks for coming over
This song is fresh and cool, and you carry the rhythm very well, Great job, I really like that space to record covers, thanks for sharing such a nice quality video...
I am more excited as you came around and thank you for your wonderful encouragement I really appreciate it
Amazing performance bro 👏
See how you were singing comfortably. I really enjoy your thick voice dude.
My brother in anything you do you must have to feel comfortable in order to relax and enjoy what you're doing I really appreciate your word of encouragement each time you come around my post thanks once again
This guy is trying ooo. Keep it up bro
Thanks my brother for your support am glad you came around
You are welcome brother
@morentis boss you have a great voice ooo
Thanks bro 🙏🙏 I really appreciate it so much
Excellent my brother... Very good presentation!
I really appreciate it so much
Nice entry boss 🫡,you did great.
Thanks bro 🙏🙏 I really appreciate it so much
Wonderful rendition.
Thanks bro 🙏🙏 I really appreciate it