Understanding Why : A Freewrite

I don’t understand why he’s trying to force Kompany on us now.
πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
He has always been his own Chef
I just tire
Make I no catch you
I have one funny feeling about this as he dey type he's laughing behind his phone just trying to stir things up
Naso he do with Poste until I was forced to let him know that Poste won't even see top πŸ˜‚
Make em sha win Bundesliga
No one is even expecting much from Bayern again.
A swear πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Sorry sir πŸ˜‚
He wan do the se with Kompany

If no be say Kompany dey Bundesliga, I fit say he no go see top
He isn't laughing

I can guarantee that
Especially not when they have Kompany as a coach
Na d se poste, kompany beat na πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

U no see say he just shot himself ni
He's just trying to lay a ground now incase kompany do well. So he'll say I told you so
If Leverkusen and Dortmund maintain their form, I go stake on top . He won’t see.
Person wey know wetin he dey talk, u go don see once or twice as we talk football here

Tell make he follow u talk about tactics in ge now, he doesn't even know
My boss sir πŸ™‡β€β™‚οΈ
This is the fact

No one here expect anything from them
I kukuma see πŸ˜‚



0
0
0.000
0 comments