The Pattern : A Freewrite

avatar

Do us small small abeg
The man head don dey hot already
Naa... That match was a total mess
I no like the guy pattern of play atall
We no too need signing sef this season..one or and we are good to go
I pray he succeed Sha
Na only keeper de em position that day
He de show lukaku first touch vibes
Na wetin I dey tell u

Cos e get wetin I notice say the man wan do but the players no fit interpret am
The werey wan dey play high line wey pass Postecoglu own
Person wey never reach anywhere wey hype don kill am
Same thing wey kill Poste last season wey make Wamuonso dey blame am on lack of replacement of Kane na him Massaca wan do too
That one don pass highline bdat oo.. na highway
Na during Brazil match I see in errors
This GUIU will be a great player
Na Madrid PR de cause am
E no just good make person dey wish kid bad ni...

Fitness level dey All man muscles don add. Don't play. Don't end next season trophyless. You promised not to make it normal. This one think sey na Management Science 馃ぃ Your bragging tempo don reduce? Is this man alright? Chelsea Buy striker they won't listen El Clasico suspended until further notice you can rest your mind now and prepare it for the coming season Madrid got scared? Obviously.



0
0
0.000
0 comments