Taking Over : A Freewrite

This is more better the previous one…
Take time and study how it worksColend will reopen there wallet address connection this week
Stay tun for more updateThem go whine you, but no panicMemefi wey still dey stand with 1 leg dey endorseAh swear...i no even botherPi no dey create new wallet again, any solution to thatProbably...

Pi no get time for users ooWetin dem con get time 4go create new wallet from someone's pi browser that has been migrated to mainet then import the phrase to ur pi wallet.thats the only way look for someone trustworthy Go their twitter page.
Go ask them Using one wallet for two accounts?
Make it make senseYou can only create one wallet per account on Pi.
You can't have multiple wallets



0
0
0.000
0 comments