Sifting Things : A Freewrite

Developing story...

This club no go kill person
How?
Is Sancho bad?
No
We wanted to sign him last season sef remember
Good good
Question is should we even still be associating ourselves with any player again
I preferre him to most current Chelsea players
As if the ones we have are good enough
So he's an upgrade to what we have?
This one na delulu oh

Na their money
If them like,make them go bid for Mbappe
Read what I said again na 😂
It is not actually. I will say it again. In fact let me call ne. I preferre Sancho to Mudryk and Sterling joined together

Predict what the Premier League table will look like at the end of the season.

So, Chelsea might likely get punished by something wey no thick reach normal sheet of paper 😂
Chelsea Vs hotspot password
braga defeated servette. nice one.. we mount
Igbo, shayo, ashewo, all night nah dry gin

To beat that club no easy Sha na Braga know wetin in eye see 😂😂😂
U know wetin Arsenal don do person? That play off?

They go just carry person go meet Italian tes like one stubborn Udinese o. Udinese go stand gidigba for ground, dem nor go gree o. Arsenal go just find one small way escape. Heart go nearly cut person finish.

Playoff kai!!
Then one day dey carry us go meet Fenerbache for playoff.

We breathe sigh of relief, say at least this na Turkey, e go soft small.



0
0
0.000
0 comments