Doing It : A Freewrite

No do me like this oo
I don already retire from prostitution
Shey make I give u babe ne abi wetin
I love what I saw for that video sir..wait hope no b ur wife bfr u teargas me
So, u no Sabi oga wife... U won make AJ spare and RKO you abi
I get babe sir ... Just crushing on her ne
Ewoooooooooo
Them for beat me to death
Chelsea coachie, oga Enzo Maresca don come outside dey ble Pochettino the way Tulumbu dey ble Buhari say; if una know the kind dage wey Pochettino cause dis club, walai talai una go dey swear for him and him generation. Da guy no be coach o. Because na the guy teach the players how to defend with mumu high line. Only one pass go beat the whole defence line. And the guy put that system inside the players DNA sotay to change dem now na wahala. I don shout for dem for training taya say make una no keep high line for me again, but e be like the defenders get special remote control and once dem press high line for the remote, na so dem go begin defend mumu defence. Na wetin make us lose all our preseason be that na. Because if na to score goals, we dey score. But we also dey harvest goals full basket. And this problem be like DNA problem, so e go take a long time to fix so make una bear with us.

My people shay dis Chelsea coachie talk well abi na relegation battle e dey prepare for so?
U dey crase



0
0
0.000
0 comments