The Stairs : A Freewrite

image.png
It's either we claim with ton or claim with stars
So the word "get gas of stars" should simply mean stars will be a criteria for claiming
They shouldn't confuse us abeg
Make we dea observe.

Na we no won calm down
That was the intention ..to get yall buying stars..same way yall been buying Linea ETH for memefi
Yeah I said that yesterday.
Na to remove this man remain
Wait oo...this English wan injure me o
You can get a pencil for ₦
Please u know how stars can be converted back to ton??
How many stars is needed to withdraw?
We never know o but you can't buy less than
messages ke, I don miss lambo
Imagine..... Dem Sha no wan make I chop..... Make newbies come buy..... *GBÀǸJO K FOR
Them no Sabi English is meant to be get stars for gas
No be me get my telegram?
You're very correct honourable sir
They con say make I dey bark
Is better to bark for money
Who let the dogs out
Omo that music video still dey my head.
Omo na only yansh artist of this days they show us
The cassette go still dey my papa house 💯
The more I dey comot my minddz dogs, the more una dey post am.

Expectations don dey lead to headaches
Omo



0
0
0.000
0 comments