Seeing It Afar : A Freewrite
Actually if I saw ur message instantly I would have done the needful wen I saw ur message u have deleted it alreadyAll mania boys wetin dey sup naEth on Base... Don't worry gas fee is very cheapAll of una just go una no look back Chai.
E be like him get nyash pass the guy na why.
Make person turn am to sticker abegMalaria Don affect your brainMake he download bitget exchange.
Send the avacoin there trade thereAnd anybody when dey wetin the axisLol
You just dey see my message since morning?Abajo
Na now him eye just clearOkay
No wahala
At least you responded,unlike some people.Yes . He no go protest na ball e go play
0
0
0.000
0 comments