Ruling Effect : A Freewrite

avatar

image.png

And he is quick to say "una dey emotional"

Baba is just spilling out what he truly feels and trying to see if he has companions in the emotional state just to give himself hope 😂😂

You sabi that kind thing "after all no be only me dey emotional, so I'm fine"

That doesn't mean Henry no be my childhood hero

I love die
I no even no say them suspend sef..person played matches, lost and won just ...but for some reason Henry na world-class for that man eyes
We talked about sentiments yesterday, Wuonso dey claim say he no dey do sentiments
Baba think say cos Henry na arsenal player that is why he must side nonsense.. I no even sure if the man like Henry reach me sef as a child
Him no fit like Henry reach me
u see the way UPS dey bash Rooney bah upon say Rooney na his childhood hero for United
D guy no dey sentiment at some point sha...

Wait, them do SPR dis morning?
Henry is yet to have a sweet coaching career

And I don't think is ruling him out as not a good coach either

So rest
Nope
Wuonso no like truth
Endy na naysayer already
Ups my gee... I miss him sha
Leave that man
Na the kind person Austino dey roll with be that



0
0
0.000
0 comments