Making It Work : A Freewrite

If this shit no cook.
Any dog ๐ wea I see in the next 7 days after listing must die
๐๐owners of the dogs go arresst you ๐คฃ๐คฃ๐คฃNa person quantity go determine shaU don't expect someone with 5k points to expect something reasonable ๐I Sabi people with 5k 10k point expecting Lambo .
OyoAbeg we're not whining
You're our last hope abegNa one account I use run amNo wahala...as I don cast myself already naEyin people yi eberu olorun ๐๐U wey go get atleast 300k pointIf them give me 10$ I go collect with gratitude ๐U suppose see pass 10$ jareSame way we no put mind for notcoin abiLike expectations broU dey see ur sweet sweet talk for that side I just dey laugh ๐๐๐๐๐Make this man Sha calm down ๐๐๐Well tin 20th sha
Even if na 100$ I go manage am๐you call $100 manage for this Tinubu season ๐ญ be grateful if u see $10๐คNa me understand wetin I dey talk oo๐Normal but at the same time no be small moneyNot for us with 40k points abioya come dash me 5k like this if e easy๐U wey get 6 accountsLet's talk for dm abegAbeg o...na something we wan discussNa that man teach me lowkey doings oooU started farming today?Last to sell nah im go become mumu..
If u like dont have the necessary gas fee neededThe new one
They just announced it around 1pm today
We have two now