RE: Sam’s Hangout #81 -”NEPA”
(Edited)
You are viewing a single comment's thread:
Nepa Don carry Afriken Transformer and also omo na house to house i dey go charge i don become friend with all the people for streets wey get gen or solar
0
0
0.000
This was my experience last year. Me that don't like going to people's houses.
It dangerous for girls sha anything can happen unlike guys my fellow man no go try nonsense with me na
Not just anybody's house o
I de craze.
My uncle is full on solar down to even his borehole so I go there, or my girl's house sef since it's closer. But I prefer my uncle's place because the light is sure
Ok that one better na you get option of solar us wey we no get omo e dey pain if phone switch off no light
I feel your pain o
I almost cried last year. Like e remain small make the tears drop
Because of light tell
Me why den no go receive curse all the time
Imagine that, naija @65
Ajeh make them dey fool theirselves
Abi nah