Remaining : A Freewrite

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
Daddy e o wo lo n pelu e?
Mine is chai
Hot will be massive insha'Allah
How many you get boss
Wow
How you take dey mine am
Una like dey hype anything. hot gave me less than $ for the DD
Referrals go help you get more. I dey now. Na @⁨~Dubemjerry⁩ dey gimme plenty hot sef.
Whoever referred me go dey in pain now, if I'm the only referral, cos me sef no get reach . hot
Lol.

Una no take HOT serious at all o
Oya bring % or I will stop mining
If u can deposit . Ton, $ Sol and $ BNB alone, you will get more than more than $Hot now, try de talk true br
I dey and I dey complain say e low 🤕
Do all those task and get $Hot



0
0
0.000

0 comments