No way : A Freewrite
As long as he doesn’t win it
Vini the rightful winner
No way he is not going to ball in copa and Brazil will always progress to the playoffs
Kroos might not even enter top
Germany no good again
He has equalled Messi CL final goals
Next rubbish wey you talk dem go gather send us comot here no
Who then never give head before na him day fear say them go bite him penis. Na him be your matter
Una don give award for best player and Gbajude won, watin you dey yarn again
Jude was the best player in the laliga this season.
Vini carried that team on his back mehn
Oga watin you wan talk, you no get sense?
Two people wan go play for Hawaii😹
Be like say you wan die untimely
Immediately after he came back from his injury. The crucial stage of the season
If life tire you better drink sniper
Vinicius Junior, balon dor
I no tag you
I no do anything
You Dey run insult me
Bellingham haters, better hate on England in euros
That egbon stupid😹 league wey everybody dey go for cruise and holiday he turn to serious thing begin cry 😹😹 werey go join Saudi arsenal😹😹
Make I go support my Mbapps😹✅
Who you old pass, see this minion
Make I find one underdog support
Need a Greece regen
You call my name put oniru under, be like say something die for your brain
You no insult me, watin be oniru, your brain dey get partial contact?
We lost just two games this season. Both to that useless ATM. We didn't manage to beat them in games this season. Foolish club
I need France or Germany to win it
But na you talk say you no insult me, pesin way claim say e mature
Omo Una for go unbeaten Madrid good sha
Anybody way you see for your family tomorrow morning call am oniru
Be like you no get sense