RE: 6 Years Of "HIVI-GOURATION"

avatar

You are viewing a single comment's thread:

Wow! 6 years!! You've really come a long way Man. Congratulations
šŸŽŠ
Many more invigorating years ahead



0
0
0.000
4 comments
avatar

šŸ˜‚šŸ˜‚šŸ˜‚ big maaaan I dey with you. Awaiting the day wey you go fully come back.

0
0
0.000
avatar

Heeiii.... see as I dey keep people waiting
I even dey keep my Oga waiting. Omo, e no go too tey again

0
0
0.000
avatar

Very soon indeed, make October do come

0
0
0.000
avatar

Be like na November 9th I go pass out. But me sef no go wait till then before I start to dey put out something

0
0
0.000