RE: Sam's Hangout #72- GENUINE CONNECTION ON HIVE
You are viewing a single comment's thread:
My friendship, Iβve got you any day and any time. Iβm grateful for the gift of you, and weβre stuck together like gum on old shoesπ₯°π«
0
0
0.000
Hmmm. See lines. God when? When good friendship. Not friendships of princessbusayo and Merit. Those ones will always give me nightmare π instead of sweet lines
Lol lines dey cryππππ
They are not that bad jhor, leave themππ
Haa. Let me and you be friends now. Make we start from here. Abeg. π
You go beg tire! π
God no go shame me. I go unistall you and princess Busayo straight
Dey play!
You don ever get app wey you nor dey fit uninstall before? Try us!
Na corrupt app be that one. I sure say una no be inbuilt. At worse I go format
Formatting nor go work on us too.
Just initiate me inside una witchcraft. How much is registration fee?
You nor go fit pay. π
You no go collect HBD too?! The most stable coin out there
You nor fit get am, you nor stable reach. π
π π π. You just Dey always see me finish.
πππ
Be laughing wicked laugh you hear
I will. π€£π€£π€£
It wonβt be contagious π·
I don't even need it to be.
I am feeling it already
It's a lie, you wear nosemask.
π π π. Na coronavirus?
E be like so. π
No wonder! I be Dey look am since ooo.
πππ
See as this one Dey laugh
Oya o ya. You fine like that π
Get out! π
As if you even know how to react to sweet lines, you non emotional being. π
The lines touch my heart, stroke through my kidney, and vibrates my lungs
πππ
E sure me say you nor know where your kidney and lungs dey. π
Na those lines make me feel am for where them Dey in my body
I talk am π
No be lie. I feel my lungs for my laps, and my kidneys Dey beside my ears.
πππ
Sorried ehn. God go do am for you one day too. π
Chai. See my life outside. π
Yes o. π
How I fit swap am with merit own?
Never! We donβt want.
Why now? Wetin I do you?
Every man as God has given to him or her. πββοΈ
I no understand your English again.
You canβt understand it. π
This same English we studied for primary school?
I nor know again o. π
Hope be diminishing my hope on her π.
You never see anything. π
All these wey my eyes don see am nothing? π
Yes o. π
Okay. I know what to do.
Knowist.
Jokes apart. Omoh we no later attend hive Learners topic π
Ahh! Thatβs true o. π₯²
Na God go help us this week. π
Like seriously. π. Last week choke. Na so so, Gap teeth as topic
πππ
Nor be small.
π π. I don weak π
Nor weak o. π
π π. Nothing you wan tell me for this one
I go must find something tell you o. π
See say you dey follow me see something like this Omo e shock me o
π π. Wetin Musa like us no go see for gate?
Is the old shoes for me?! π
Gum and old shoes for me π
Make sure it is efostic gum o and not super glue
Wait oo @ibbtammy, I'm jealous o. All these smooth lines for only one person. What about me
In my country they say
we are thick as thieves