RE: Hive-Naija Weekend Engagement #69- “TRUST ISSUES”
You are viewing a single comment's thread:
Hahahah mama, you don catch us😂 who be that bestie of yours? Na me go fry am, no talk say I no tell you😂
Say nothing go happen.. dey play😂 @dwixer come see wetin this my mom dey talk o
0
0
0.000
Wait, my baby don get bestie and I no know?
Tor, help me see am o 🤣
Curfew go start for Imo state tomorrow if she no reverse her actions
Hehehe
It's nothing na. We're just best friends. 😂
Make I see the guy picture first. Na there I fit decide if he stays or go
Ehen nau, nothing suppose happen. Na bestie code be that.
No be wetin dem dey talk.? 😂
Me I no know, shey you said make I no do friend with girl🥹
Girlfriend, good. Na having bestie when the girlfriend is there be the kasala. 🤣
!DOOK
!LOLZ
!BBH
You just got DOOKed!
@luchyl thinks your content is the shit.
They have 1/10 DOOK left to drop today.
Learn all about this shit in the toilet paper! 💩