RE: Sam's Hangout #72- GENUINE CONNECTION ON HIVE
You are viewing a single comment's thread:
Owambe!
I'm currently at the salon now doing my hair,after I'm done, I'll find one location go dance wetin them no send me.
0
0
0.000
Awww make we see the hair after you don do finish and the video of your dance. π
Abeg dance well oo. But shaa try make you no trend. Nah small thing dey make person trend these days π
Make me sef go find where I go dance for one carton of indomie.
Come and tell us oo. How did it go?π
ππππ
Eii! Fine girl. π€
Make we see the hair naw. π₯Ή
I haven't even taken any proper pictureπ