So Safe To Say

avatar

Amorim say he know how they go play him just they talk for media e never see anything
Kalmadeen dey use them play pool
If no b fear I for don use am do roller with k for days
How is Man U losing?
Southampton is everyone’s bitch na.
Ten Haag almost ruined Amad
See how this guy dey save man utd


image.png
Source

Safe to say he's the main player now
Bruno Fernandes said it already
Amad don do him work for my fantasy finish
The team too useless na why person they doubt
I kuku bet the straight win
Na d game wer I for play be this too
I wish say better money dey to knack am
Omo Tchouameni and Camavinga make one of them they go abeg this guys no improve
It's just a bad game. Besides Tchouameni good for the game. Na Camavinga do mistake
That mistake led to a goal and allowed Celta get back in the match
Ur prick suppose don stand
Not knowing I day deceive myself
Betting is a crazy thing mehn 🫤
Bro I thank God the urge don they leave me
No be life to base one's life on gambling
Omoh Madrid roast this breakfast money.. Fear bet o
Guy can u see how poor they are even to create na problem
Imagine say na money wey you wan use pay children school fees be that

Na when Modric retire e go worse
We've lost every sense of creativity for that midfield. We need a coach that can instill a different pattern of football wey go fit the talents of the players wey de
One bad game from him and they will start cooking again
Read the post very well sha.. That's not my family members "boo"..



0
0
0.000
0 comments