I Will Appreciate.

avatar

Uncles come n see oh
He no get another active line?
He gave me sometimes like that but can't find it
Shey this exchange delisting USDT news is real?
Thanks what about the effect on the usdt and usdc price
Till then b we go know
But I think the market will pump in response to it
Na once in a while you dey show
U fit still scarce make u no get value
U wan dey whyne us
U na boss oo lowkey I dey see ur hand
Of cos sir, we dey pack our dust daily
At least e dey reach subscribe
I left a very long time ago
Na una still dey rule lowkey
We don make many lose much
U go dey second school then
Hope no be pighouse u won go dash ?
Be like dem don kill all this man U fans


image.png
Source

I have successfully stolen phone
How do I go about you ? If you can explain , I will appreciate.
Na so una de do for here! Una no wait may months pass at least!
You never Chop Bettèr Beating Before Abi ?

Which Kinda Update be dis for Early
See update iku wey u dey give people
Na him asked what I have achieved so far in this year ooo



0
0
0.000
0 comments