play-off goals
Chai...my WhatsApp mess up.....if I know I for star you comment that Nov you dey type those things
There is difference BTW banter and fact... Who In is right senses Wan carry league for November ... Baba rest uno get point.. I de pass u with eight points.. Counter am first bfr we talk
No injuries for your team you still get mind to dey happy say na draw
You said it Oga...na one of your topic be that...leave story...na evidence I no get again...leave that thing
This one na talk?
I'm don with this convo
The pass two seasons u are injury free wetin u carry
Typical arsenal fans.
Find another persn continue this convo with, uno gt talk
This your energy for this long talk no mean anything
It's not as if u de even top me o... The audacity of this trophiless boys ehn
The way u de talk sef go de shame some people behind the scene... U de talk like say una be one serial winners and una de first for table
If if if...the same if you go banter person with
U see why I say u no get talk ba... If u top me, then we talk.. U de eight point behind stil de cap meaningless caps
If if if...other teams go use IF you go banter them...but now the same if don enter your sentence because you wan defend 😀😀😀
where else I go get joy bro?
nah arsenal hate and Chelsea women dey give me joy now
You wan still catch up o...be like Liverpool don buy better draw soup
I no fit.. Una go drop points too.. we will be here
We will...but I'm more concerned about the gap before anfield...You still dey hope top ?
lol.. Una no go still win at a field.. trophyless sure for Una baje
You read Wetin I type before this reply ...the gap before anfield
if e like, make e be point, e go extend to
Lol....hater...you better come buy better number
Like say you get better one
This na the Juventus one Barca faithful dey use dey threaten me last night.
But I think, should not be counted for golden boot race. Na cheating to other clubs strikers wey no play.. Cos that's extra two additional games missed
Them send una make una no play am ?
No b by that.. Points they this talk I talk..
U know how many players get injury today