Been Awhile : A Freewrite

No throw sarcasm

u no tell me say una open construction site two seasons ago

Una rebuild times as na coaches una use two season ago 😂
I don hear new one today o 😂
u no get reply to wetin ur mentor talk?

Walai Sabi ball like mad for where dey 😂
In a football world where coaches can be sacked for a lot of reasons, person say na rebuilding.

I just see one of the major reason why he doesn't join VC sometimes 🤣

Baba no wan fuck himself up 😂

So Barca don rebuild taya.

When we got Xavi and he started showing workings, I thought we’ve been building. As we got Flick now, we don scatter the building con start another rebuild.
I for don apply for the toke of construction manager na

rebuild in the season

Una don break record 😂
If Thunder no strike you Austin, na heavy rain.
I go with rain

Rain need to beat blue black today
I need to wear my hat of she to honor Austino

I ashed on his behalf
Awon Julius Beager
Abi na Berger

Abeg I don tire 😂😂😂😂
Na me cause all these wahala 😂😂😂

Why me self go use the word "rebuild"
Na the narration for me

The exple chock 😂
Ur question just expose wetin we don dey bury all these while



0
0
0.000
0 comments