RE: Sam’s Hangout #83 -”TAKE A TOUR”

You are viewing a single comment's thread:

Me I wan to visit the world oo. Make I comot for this country.



0
0
0.000
58 comments
avatar

😂😂😂
Go for it! 😂

0
0
0.000
avatar

I'm going laidis 😅

0
0
0.000
avatar

untitled.gif

0
0
0.000
avatar
(Edited)

I have passport oo, na person wey go carry me go remain 😃

0
0
0.000
avatar

I have, too. If you see person wey wan carry you, I don't mind, too 😜

0
0
0.000
avatar

Mine too is readily available o 🤣 Na person wey close mouth dey regret 🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Pack your clothes wait for me for junction by 12 am. We dey fly 😀

0
0
0.000
avatar

You don't have any particular country in mind

0
0
0.000
avatar

I wan to start from my doorstep to the ends of the earth 😀

0
0
0.000
avatar

That one sef dey 😂

0
0
0.000
avatar

😂 which part of the world? Is your country not among

0
0
0.000
avatar

This country dey part of this world? Kaii, I think say na one republic outside earth we dey na. Things wey dey happen here defies all earthly odds 😅

0
0
0.000
avatar

😂.... Na inside Pluto e dey

0
0
0.000
avatar

Una no give us this update since na 😅
Chaii...I am moving to somewhere in earth

0
0
0.000
avatar

😂😂, if you leave the world, where do you intend to go?

0
0
0.000
avatar

Somewhere out of this world. Make I leave this country fess, I go find my bearing 😅

0
0
0.000
avatar

Wait first make I check wether Nigeria follow fir part of the world 🏃

0
0
0.000