RE: Hive-Naija Weekend Engagement #71- SHARE A QUOTE
You are viewing a single comment's thread:
Oh so I think it will be my first time joining this convo but its amazing and I'm happy to be here.
Well as original Naija babe Wey I be so eh, e be like say I go knack pidgin talk this quote Wey I hear recently for my office…..”all die na die”
You see this quote eh, e no matter the kind obstacle Wey dey my front. Omo once I talk this thing eh, I dey gather mind enter road.
Sometimes e go be like say fear wan come, Omo I go just tell myself say “Omo babe, all die na die” e no get as e wan be o. Na lazy man dey say lion dey for road. Any how e be, we go level dah ground.
Abi how Una see am abeg?
0
0
0.000
Welcome to the hangout.
Thank you so much!!❤️
You’re welcome.🌹
Omo.
All die no be die ooo.😂😂
Sometimes sha.
Nor be lie! Najia babe don land. We sight you. Wellu come o.
Guyyy!! That all die na die na really big motivation nor be small o.
We happy say you join us today. We dey hope to see you next weekend too. 🙂↔️
Yes oooo. Thank you. Normally na, I go show up!
Yay! I dey look forward to see you be that. 😌