RE: From Sim Upgrade Fail To Success: A Second Try.

You are viewing a single comment's thread:

Network providers dey get network glitch! πŸ˜‚ Nothing we no go see for dis awa kwantry πŸ˜‚



0
0
0.000
5 comments
avatar

My sister, the thing shock me o. πŸ˜‚
What of our electricity distribution company here wey no dey get light. Na torch dem dey use attend to customers.
!LOLZ
!BBH

0
0
0.000
avatar

πŸ˜‚πŸ˜‚The country na amusement park, I tell you, my sister

0
0
0.000