Both In The Field & At Home
Why you no write stories about how Arsenal has been winning since because we mentioned your loss today?
Lazio draw. Haba, na earthquake?
Drew against relegation te
Marseille lose once in a long while? That one na news?🙂
I watch this morning I just laff.. The man go show all. Of them shege
Are they th at this stage tru scholarship? Kk they have been struggling with relegation tes and they are as high as th?

Source
U with shud find another news na.
Incidentally it's two clubs that have similar colour of Jersey.
One doing so well in France and the other doing so well in Italy. is it a title chasing club Milan lost to today?
Why una no talk about ? Na Marseille your eye sabi see.
Imagine wanting a man in female sport... ericans useless
Na man wey identity as woman
And the lady still dey talk back
The audacity
Top much right don spoil those people
She say na state and federal law she dey follow
And them give federal law, she no wan accept
No b pure foolishness bdat
Now the federal money she no go see
He don tell her already na
Na she cun know if she go use her head or not
Na initial gra gra she de do.. She go calm
Na that man fit the country
Na that divorce own remain make e do
E go too sweet
E must work oo
No more / sharing
If the woman can't takia of the kids, she should leave them with the man
The man can only lend max of $k and she must prove she really needs it
Men go celebrate die if that thing work for erica