RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- “LOVE VS FINANCIAL SECURITY
You are viewing a single comment's thread:
No man is single o not even the disabled and mentally challenged. Every man get babe even if he’s crawling on the floor like a snake 🫵🏿. That’s why it’s very funny when I see women come out to say they were with an already made man without knowing he’s engaged, have a wife or in a serious relationship. Even broke men cheat na come rich ones??? I laugh in @abdul-qudus voice 🫵🏿🤣🤣🤣🤣🤣
0
0
0.000
You even know his voice 😂😂😂 he said u left him
Yes or yes?
One quick question @bipolar95 , do you hate men?
🤣🤣🤣🤣🤣🤣 that his cockroach voice he was using to disturb us 😂🤲🏾…
Ha! Hate men keh? If I hate men I won’t be here talking to you people na. Chastising men for their wrong is not hate please.
But I’m a boy
😒 I’m a toddler 🫵🏿
Lmao
👶🏿
Plus this account is handle mostly by ladies, just weird you know it’s me
🤣🤣🤣🤣🤣 I can smell a man even if he’s wearing a dress and make up 😂🫵🏿
No tag me to broke men again. Blood go spill oo. Wetin do my voice wey you Dey use laugh? You no get your own voice.
I am single for real life. Believe me or not. Na you cup of tea.
I smile in bipolar face.
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 why are you shouting? I am only laughing in your voice now… You wei be low key billionaire but you Dey pretend 🫵🏿
Why you put “low” wetin do high-key? You this lady. You want to know who I truly am and what I worth.
No way!!
😂 nor worry breeze go blow fowl yansh go open very soon 🫵🏿
Fowl wey wear underwear and jeans or the one wear bikini? Just Dey play.
Let’s know the kind of fowl we are dealing with oo.
😂 this guy na so you Dey wear fishes cloth? God abeg o 😂🤲🏾
No be you go open my yansh. Why you wan bring fish matter enter inside
🤣🤣🤣🤣🤣🤣 when I say you be low key billionaire you won fight 🫵🏿😂
Wetin people go Dey talk if they see me fight woman?? In the end na me then go gather beat.
😂 you are a wise man 🫵🏿😂
You wan to try toast me Abi wetin? Maybe you shoujd kneel down with ring box. Let me think maybe na yes or no 😂
Make God kuku take my life if I try such nonsense 😑🫵🏿
😂 😂 😂. Na the reason why you go live long be that. No dull am