RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- β€œLOVE VS FINANCIAL SECURITY

You are viewing a single comment's thread:

I want to call on the broke boys association. I don't even know them but @abdul-qudus and @daverick know them.

Oya come and tell us the broke guys so that we ladies will avoid them😝😝



0
0
0.000
33 comments
avatar
(Edited)

I will tell for you. Be like meeting dey today sef πŸ˜…

No na, una no suppose avoid dem. Stay and build their empire with them so dat they can say β€œshe was with me when I had nothing” πŸ˜πŸ˜…

You gerrit abi...

0
0
0.000
avatar

Lai Lai, for where that one dey happen? Omo bro e don tey ooo. No be today again or dis generation.

Most men will need a woman t build and after that, Dem go dump the woman go look for young chikito.

Me I no be builder of destiny and Dem no write helper for my forehead. If I do am, then it means that the guy must lead the way first πŸ˜‚πŸ˜‚

0
0
0.000
avatar

Say na chikito πŸ˜…πŸ˜‚
E dey happen sha...

Lol, but shey una suppose be helpers na...abi how ne sef. Na so e suppose be na, na him go lead. Na why behind every successful man, dem talk say woman dey, abi na 😁

0
0
0.000
avatar

No ooo, that one na old school proverb.

It is now beside a successful man is a good woman 😁😁

0
0
0.000
avatar

I no abi the new one oo.
When una update am? πŸ˜…

0
0
0.000
avatar

But be like if you catch the man you build something with one young chikito, dat chikito go regret why she come dis life oo πŸ˜…

0
0
0.000
avatar

No now, I'm not that petty.

Na the man go collect wototo. I go make sure the empire crumble but only after giving slices of it to my children😝😝

0
0
0.000
avatar

I already pity whoever the man that might think or try this πŸ˜„
But God forbid it sha...

0
0
0.000
avatar

The man wey go try that kind thing with me self, Dem never born am. So I'm safe πŸ˜‚πŸ˜‚

0
0
0.000
avatar

Ahh...torr thank God oo. Before we hear stories that touch πŸ˜‚

0
0
0.000
avatar

Why you dey fear like dis naw broπŸ˜‚πŸ˜‚

0
0
0.000
avatar
(Edited)

With the energy you take tok am, omoo I need fear oo πŸ˜…πŸ˜…

0
0
0.000
avatar

Abeg help me greet Dem broke guys for the meeting o πŸ˜‚πŸ˜‚

0
0
0.000
avatar

πŸ˜…

For clarity sake sha, I be guest minister on a mission to bring dem salvation from poverty...ayam not a member of the association πŸ˜…

0
0
0.000
avatar

I know... don't worry. No one is calling you broke, Mr minister πŸ˜‚πŸ˜‚

0
0
0.000
avatar

...Of enjoyment πŸ˜‚

0
0
0.000
avatar

Oh so your own minister na enjoyment one....chai my lawd.

I think say you go carry big Bible, with big anointing oil come dey speak in tongues join 🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣

0
0
0.000
avatar

I never dey there, but I dey aspire 😁

No worry, na from mountain I dey march straight there laidis πŸ˜‚πŸ˜‚

0
0
0.000
avatar

Oh my lawd πŸ˜‚πŸ˜‚

0
0
0.000
avatar

It is what it is 😁

Happy Sunday oo. How was service?

0
0
0.000
avatar

Service went well, thank you.

Man of God, hope you prayed well for us 😁

0
0
0.000
avatar
(Edited)

Okay, that's nice.

No be play I go do for mountain na. I come drop enter sanctuary again. No worry, you're covered till next year πŸ˜πŸ˜…

0
0
0.000
avatar

Eeewoooo, this one is strong o. How can you pray once and you feel it would last for a year 😁😁😁

0
0
0.000