RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- “LOVE VS FINANCIAL SECURITY
(Edited)
You are viewing a single comment's thread:
This is a very good topic because many guys are delusional thinking that love is all that matters.
Abeg who love help?
Will love put food on the table or pay bills?
Mtchewww
0
0
0.000
Hahaha
Love is sweeter with financial security ..however love must not be ignored
Yes my darling mummy boys. Love should not be ignored. Afterall you must get attraction and feeling for the person wey you want to marry now. Or abi how una go take kiss the bride ?🤷♀️
Hahaha ...lol
How we to take kiss who we no love oo🤣🤣
See better jamb question
Lol
Na so o and I want answer abeg, so that we go learn.
Abi? Love will come at the long run when you guys are financially stable.
Oya now
With money, Dem no born love well, e go show face fast fast 😂😂
😂😂 na true sha
Yes na
Lol you just made me laugh I swear . Omo I do have a lot to write.
Yes o.
There's a lot o but no much space
Yeah..... That kind thing
You got it
Okay nah
Mama has spoken.
Thank you sis 👍
You are welcome 🤗
🤜🤜
Love help me ooooo 🤪🤪🤪🤪
Chai, see lovey dovey people 😁
Na ladies like you na him dey use love carry go where you don't know 😂😂😂
Omo calabar
Make e dey there
😂😂😂😂
Agape love is different from romantic love. You need to understand that romantic love does not last in the face of challenges. The love dey fly fence walahi😁😁
Abi @uniquezee, am I lying? 🤩
You no lie oo.. agape love is unconditional but you see romantic love ehn, that one has lots of conditions attach
Exactly and that's the love that so many are clinging to without finance 😁😁
😂😂😂😂
Why you dey laugh na? Na truth I talk so
Na the truth make me they laugh oo
Okay o 😁😁