We Need To Revenge

Others.... Injuries (Hazard)
And when u give exples of big ounts wey no work out, he go say bring cheap ount of players wey succeed
And when you give lists, he go say those players dey cheap cos na then but in today market, them go dey expensive
Na Arsenal fan ba?
And he wants the club to go big?
U no give ?
Na this one dey muze me pass sha
person dey say make dem bench odegard for nwaneri
I was really hoping Madrid play Leverkusen while Atletico play Bayern.

I wanted them to wipe those German tes so that my man here can keep quiet.
Hahahahaha 😅

It's a planed draw bro
Can they win me?
No be until we play we go know the answer?
It was between Atletico and Bayern Leverkusen
When was Atletico never tough?
Dembélé Masterclass?
Especially in recent years
Omo fuck dem it is better we avoid them
It's actually the toughest tie in the draw
My worry now na the mental situation of my te
It is not better we avoid them than playing them?
Atletico is a te that can never be written off.

They are slimy bastards. Them fit no play anything o.
Me saying I want something tougher na to just ridicule them
They can eliminate Madrid sef
This season they are better than us slf
Oh, I think sey na Atletico we draw for Copa Del Rey cef
If we beat them for UCL, them for no gree Copa Del Rey
Them fit even comot Barca for CDR make we still meet them
I go win them no worry.
We need to revenge.


image.png
Source



0
0
0.000
0 comments