The Time Wasters
We even start one VC chat stuff but some people like Wuonso no gree dey join again and Austino
you are just dey waste time dey explain
How can we resume again abeg
walahi.. me I'm ready sha.

Source
Na to agree ni o
We go get one page abi
We will start by discussing how useless Arsenal is sha
For say that huge cow don take serious since, our page for don dey monetized o
The thing go actually get cruise inside
Actually if we drag Arsenal balls the page go trend fast
First post :
Merasca has poor mentality as a coach
Second post:
Chelsea is very useless moving from nd to th within a month
Do you know how you sound as an Arsenal fan saying Chelsea is useless?
Poor Mentality as a coach 🤲🤲
Makes Arsenal more useless since una coach get high mentality as a coach of a seasonal movie club 🥲
Chelsea were points from catching Liverpool at the top but now points behind....
Define uselessness again and again
U catch them na
Abi u de fear?
Go and catch them
Some pple no sabi read nor listen to something properly
U no even dey see the one wey just dey shout price tag?
Wait oo.. dey create another group ne. D link u sent dun expire
I dun first catch you and overtake you now... No worry about the catch of Liverpool