The Search Was On

avatar


image.png
Source

Once e don chop yoruba pepper, e preek dey standWetin person talk for here about arsenal playing cornerNa that we copy arsenal corner wey una de talk since yesterday b mumu capping...

Something wey we do Tru out all our pre season matchesWhich corner arsenal get.. E no get wetin u Wan do for football wey people never do am bfrU go explain tire
Una pre season wey me watch I no see that kind setup ooNa yesterday as I see am na him I talk

I talk am finish, commentator sef come talk amJust leave the werey first.

something wey nobody talk about oYou and the commentator de mad... U get data go check amU get data go check am... Even against una for pre season we run am like three timesWahala

Shey if I find the particular place e talk am, u go give me money?Almost scored the third corner

Imagine say e enter, we go hear "they played for corner" Na for that last time we talk about the topic I take know say na lives cores.

He is actually in this pitch but hardly touches ballU remember that year when Sunderland or Stoke City will have throw-in near ur 18 and ur mind go dey beat

Should we say they play for throw-in?These ones just dey do quiet dribble.

They don send Odegard work like 15 times



0
0
0.000
0 comments