The Salary Per Month
My brother don confuse All of Dem dey almost se price
Yh dey are moving slowly but kind of fast likewise
Still looking into three tokens,will drop it as well
Yh noticed that,wished i saw dem earlier and there twitter dey got k followers up
We Need the Ones that Haven't really Moved. Not the Ones that has Pumped Already
Not bad u can get get something good ,just like i did on arc
those stuffs don over pump, low caps go dey okay pass
normal, from to na still something those Ai agents token dey pump fast big time
Yh, I observed it in week dey don reach mc
One ongst other factors why the Bullrun is kinda slow na because Crypto people dey hope say Trump wey don win as President go bring better laws wey go help the market shine. But, my brother, until e go gree put mouth for the matter and stp the laws, e still be like when person dey cook jollof rice and the fire no strong, investors no wan risk their pot of soup, so dem dey waka small-small like who dey tiptoe for wet floor.
Weti you want use do?
Tell us first we want to join you.
You get SOL?
Slept off,will check out my guy and reply to u if its sold out or still available
He told me if u have bybit guess na where em dey
No need to buy land the memory space can contain u
E get one babe wey I wan give you self...... enter dm
Hold ur k for connection fee
Say d babe go dey produce k every day .
Since na k for connection fee the babe suppose dey produce k every day na
Answer my question
For every action there is an equal reaction
It's really unwise. I no hustle finish because say i marry u we go share my wealth na crazy dey worry dem
The thing is na women abuse this update
Normally everything we work for is foe our kids and wife and for us also
They abuse that rule and they just have to reshape the rules
Na why broke na woman collect all in money after marriage that year
Sweet business especially if the man is rich
Na why Ronaldo never marry
Look at the richest woman in the world na divorce benefactor
Na trenches for Madeira he come from
I read something about the salary structure self I was like this guy too wise.
I calculate the salary per month times years the money no even reach percent of his current networth
U Don see boniface story recently
Baba Don reason ahead
E no wan make them sc
I see that as legitimate sc
From lagos to one village in ilorin
And em never still wan learn lesson