Another Fan Based Group

avatar

See eh..Make Una create Chelsea group add Boehly and una coach so Una go ask questions. Make @⁨~Quasars⁩ admin
We no need you for the group baba
Ur guy don dey talk plenty this morning
That number change work o..
I dey certain. Because you don dey add too much energy to join another fan based group


image.png
Source

We wan go dey do ebo to come dey forward here...
That other guy wey dey write epistle still dey Der?
Them dey always scatter anything wey them open
Agbero local and international
Even no safe...e do anyhow na him sim directly I go ban
That's why dem no fit keep Thier own group
Add me st make u see why I been de struggle to join
Go tell ur guy say coach fit get tactics make ge no get players to play , e tactics go flop like shit
Omoh enhh.... Na Wenger cause m
Make I send u d second link to join so u go see things
Hehe, I fit make u no see ur sim use again shey u know
Call Una self for this group sir.
even biko har self get account number who are you?
I no understand your question
Na d vibes this boys they get and they are very happy just having fun
I tire for the writer o. He might even be a Man U fan, boys are angry
Yeah just kidding around b or after an intense training session. That's the Rudiger dance there by Bassey.
United sipping relegation juice
How can Onana make such save and there are no defenders to help?
What do you expect Onana to do their???
Let's hear your expert opinion..



0
0
0.000
0 comments