The Fifth Away Game

who among the Chelsea fans be dey analyse how their attack options be
Baba na all of them
Them say all ther positions for front get like mad mad players each
The fifth away game without a victory
They even say if you mark madueke till min, they go come put neto to suffer the defender till minutes... Plenty atrocities
And it is more like the buy clause will be triggered ba

untitled.gif

And d only shot on target na that goal wey dem no count
Block off Palmer, isolate their wingers for wing, defend dip and hit them on the counter..
We can't even press well, pressing structure is so terrible that we made it easy for Brighton to play out
They no get choice
Cos you nited don wash there hand from is body
Palmer and ghost I no know who they form pass
The guy don lost for matches now, Anything I promise last year don pass.

Better no try you r life
Cos if na you de win now you for don bring the whole barrack come track me down
No jus try you r life sha
I need my k
Toh toh shebi you b my guy?
I for don forgive and forget
U get hours to pay me yo
Shebi na June season de end na
U Wan go do juju bfr June to overtake me abi
We shall see

If this is not you selessness what is this Comparing your club this low says you the club is drawing aspirations from, Club wey no fit draw aspirations from our treble winning and ballon d or winners. Any small thing they compare Chelsea with Manchester you nited. And to be honest Chelsea isn't even half of the club Manchester you nited is. It's recent disaster class Manchester you nited has been dropping that's causing the disrespect, They wan draw you na close. It's lonely out there It's well..

Manchester you nited too should level you p E sure me % watin him wan edit go still cut, I sent games you comot say you edit not even Make I edit m for you jooor... Na Sango OTA pundit e be you be fooooooooooooool, Guy you we are playing Osasuna today for home that is always tricky you have forgotten, Oyedeji go surely play today



0
0
0.000
0 comments