RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- β€œLOVE VS FINANCIAL SECURITY

You are viewing a single comment's thread:

Abdulqudus was here.. hehe. πŸ™ƒ. I just concluded to throw love inside the dustbin. Let me find money. But if I find money and no no gree find me. Wetin I go??

Na to fall prey for sugar mummy sweet mouths oo.



0
0
0.000
14 comments
avatar

πŸ˜†... bro chill ..

But seriously me I been dey reason like that too oo, cause you come get money now fake friends go come plenty , you can't truly tell which one come for true love n which one come for the money, so I always say if you get person wey u know say fit go longterm with you nurture m, nothing dey bad to build love from scratch but first make you know watin u dey do first, mke sure say e go sale then love can be come secondary

0
0
0.000
avatar
(Edited)

Words. I agree totally πŸ‘.

That long term goal. But I feel that was what the topic brought about. Ladies of nowadays are not ready for that one. If you no fit press money. Lock up πŸ˜‚

Na God fit help us choose among the best among them

0
0
0.000
avatar

Guy na true jare πŸ˜†

0
0
0.000
avatar

πŸ˜‚. God no go shame us. Abi make person switch gender ni 😝

0
0
0.000
avatar

πŸ˜† 🀣 πŸ˜‚ 😹...abeg oooo...make i no go see my bro for inside skirt oo lol πŸ˜†...that one no sharp guy

0
0
0.000
avatar

As far as say we dey grind las las every were go soft...love sef go plenty πŸ˜†

0
0
0.000
avatar

πŸ˜‚ πŸ˜‚ πŸ˜‚ πŸ˜‚. I no fit laugh πŸ˜‚. You no strong? Where men bravery go?

0
0
0.000
avatar

Guy ....πŸ˜†.... bravery no reach that level oo....

Remember watin Terry G talk back? If you run pass me means say u don run mad be dat, ....🀣

0
0
0.000
avatar

πŸ˜‚ πŸ˜‚. Terry no Dey street again like this ooo. Na Burna boy and Naira Marley Dey run things. So bro you gats upgrade with the latest trend.

You go do Abi you no go do? πŸ˜‚ πŸ˜‚

0
0
0.000