RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- “LOVE VS FINANCIAL SECURITY
You are viewing a single comment's thread:
😂. Then pay before delivery.
0
0
0.000
You are viewing a single comment's thread:
😂. Then pay before delivery.
I no agree, haba.
It is pay on delivery at my door step 😜😜
Wetin do door wey I no fit take step inside?
The door dey shake 😝😝😝
I be carpenter for primary school. I go fit am
Really????🙄🙄🙄
You no go wan believe me. I know
Why I go believe you 🤷♀️
Next one now, you go tell me say you be plumber and electrician join 😂😂😂